Ye Lyrics – Burna Boy

English 1.9K January 26, 2018
Ye Lyrics by Burna Boy from Burna Boy (Singles). The music is produced by Phantom (NI), while lyrics are written by Burna Boy. The music track was released on January 26, 2018.

Ye Lyrics

[Intro: Burna Boy]
Yeah
My n!gga... die for nothing, ah
My n!gga... die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My n!gga... die for nothing, ah
My n!gga... die for nothing, ah
My n!gga...

[Refrain: Burna Boy]
Oluwaburna, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

[Verse 1: Burna Boy]
This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada, ahn-ahn

[Chorus: Burna Boy]
Tell me, tell me
My n!gga, what's it gone be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My n!gga, what's it gone be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

[Verse 2: Burna Boy]
Ahn-ahn, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate
(I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way
(I can't come and kill myself)
Plenty, plenty, plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

[Pre-Chorus: Burna Boy]
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up

[Chorus: Burna Boy]
Tell me, tell me
My n!gga, what's it gone be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My n!gga what's it gone be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit

[Verse 3: Burna Boy]
Different things dem happening
Schemes and packaging
In a one night, four shows, I'm juggling
Flow like the ocean, my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller, that's my bro, my family
Frozen chains
When it comes to money, I dey concentrate
Make I tell you straight: You are not my mate
If you be commissioner, I be head of state

[Pre-Chorus: Burna Boy]
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up

[Chorus: Burna Boy]
Tell me, tell me
My n!gga, what's it gone be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My n!gga what's it gone be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

[Outro: Burna Boy]
Oluwaburna
Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Submitted by  Rollteam

Last Update: July 31, 2023

**Ye by Burna Boy songtext is informational and provided for educational purposes only. No representation or warranty is given as to their content. The user assumes all risks of use. LyricsRolls takes no responsibility for any loss or damage caused by such use. All content and videos related to "Ye" Song are the property and copyright of their owners.

Official Music Video

Watch on YouTube


Cast & Crew


Burna Boy (Singles) Songs


Burna Boy Albums


FAQs & Knowledge

Who is the singer of "Ye" song?

"Ye" song is sung by Burna Boy.

Who is the lyrics writer of "Ye" song?

"Ye" song lyrics written by Burna Boy.

Who is the music producer of "Ye" song?

"Ye" song music composed & produced by Phantom (NI).

When was "Ye" song released?

"Ye" song was released on January 26, 2018.