Lyrics

Worldwide

Asake

English 253 August 9, 2024
"Worldwide" by Asake is a celebratory anthem about his success and resilience. He boasts about his achievements and the high life he's living, despite the challenges and enemies he faces. The song highlights his journey from humble beginnings to global... Read More

Worldwide Lyrics

[Intro: Asake]
Worldwide
Kintu, kinpo, Kilimanjaro, yaro
My guy, I don't smoke claro
Oh na

[Verse 1: Asake]
Kintu, kinpo, Kilimanjaro, yaro
My guy, I don't smoke claro
4bars, 1 switch, dongoyaro
Clear road salo, o se fenu sigo
Iwo lori bi Montaro
So ma lo mọ mi o ti pẹ ti mo ti n je Medoo
Duro tan bi Gallardo abi Maybach
Jọwọ Jọwọ ma lọ bi sinu S class
As me I dey, I don high
High on my life I gat money on my mind
Expensive smile, in the dark e dey shine
Miraino father mokaino
Mo ni God level ye, burst devil ye
Many wanna see me fall I stay elevate
Energy dey, ẹ dẹ le gbe
Orin la wa ko tẹ ba gbo̟ kẹ dide

[Pre-Chorus: Asake]
Some of them no fit relate oh
Because my glory carry weight oh
You wey support I apprеciate oh
Una own no go spoil by his grace oh
Grace oh

[Chorus: Asake]
Worldwidе
E don go oh
Mr. Money Worldwide
E don go oh
Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)
Mr money Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)

[Verse 2: Asake]
Enemies, plenty enemies
They wanna show me love, I call them frenemies
Say Mr. Money wọn o le fi mi s'ẹlomi
Aye awa ni ko de n saye ẹlomi
Oh boy I work for this ѕh¡t ko de sere
All man get im pay day o ma jere
Wey I go dey move with my n¡ɡɡαѕ ninu Bentley
Jẹjẹly awa o ni gbẹyin
Apa, o ti ko lu ọmọ ẹleyin
Ah ah ah and money dey necessary
Wọn ki ẹ, wọn ki ẹ aunty Kemi lori titi
ọmọ ti n ba mu ma fẹ mi

[Pre-Chorus: Asake]
Some of them no fit relate oh (Ooh)
Because my glory carry weight oh (Ooh)
You wey support I appreciate oh (Ooh)
Una own no go spoil by his grace oh
Grace oh (Ooh)

[Chorus: Asake]
Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)
Mr money Worldwide (Worldwide)
E don go oh (E don go)

[Outro: Asake]
Worldwide, e don go, oh
Worldwide, e don go, oh
Worldwide, e don go, oh
Worldwide, e don go, oh

Submitted by  Rollteam

Last Update: August 9, 2024



Lyric Snapshot

"Worldwide" by Asake is a celebratory anthem about his success and resilience. He boasts about his achievements and the high life he's living, despite the challenges and enemies he faces. The song highlights his journey from humble beginnings to global recognition, emphasizing his perseverance and gratitude. Asake contrasts his current success with the struggles he’s overcome, and he appreciates those who support him while dismissing detractors. The repeated refrain underscores his triumphant rise and global status, celebrating his journey and accomplishments with a confident and upbeat tone.

FAQs & Knowledge

Who is the singer of the song "Worldwide"?

The song "Worldwide" is sung by Asake.

Who wrote "Worldwide" by Asake?

"Worldwide" by Asake was written by Asake.

Who produced "Worldwide" by Asake?

"Worldwide" by Asake was produced by Sarz.

When was the song "Worldwide" released?

The song "Worldwide" was released on August 9, 2024.