Vision 2020 (Remix) Lyrics – Bella Shmurda ft. Olamide

English 178 January 27, 2020
Vision 2020 (Remix) Lyrics by Bella Shmurda ft. Olamide from Bella Shmurda (Singles). The music is produced by ID Cabasa, while lyrics are written by Olamide, and Bella Shmurda. The music track was released on January 27, 2020.

Vision 2020 (Remix) Lyrics

[Intro: Bella Shmurda]
Bella shurmda yee
Ye ye yee
ID CABASA ye ye ye

[Chorus: Bella Shmurda]
Ghetto where we hustle
Vision 2020
Our government dem promise
You know say boys go chop everyday we scamming
Hmm, All night no sleeping
Mo ya'wo lowo lati
I go Alaba I buy lappy
Hustle for 6 months I nor get money
Shout to my n!ggas wey dey sub for me
A problem shared is a problem solved
So I tell my n!gga so we get them solved
So we get them solved
So we get them solved
A problem shared is a problem solved
So I tell my n!gga so we get them solved
So we get them solved
So we get them solved

[Verse 1: Bella Shmurda]
Mama call me say chinedu is balling
What are you doing son you are dulling
4 years in LASU is really nothing
Better get that money son we are starving
Omotena tell me say she don get belle
My man papa must to nor hear
I've been thinking ooo
I've been thinking ooo
I've been thinking
No way
Just want to see my friends in that Range Rover
When I pull up in that phantom tell b!tches game over
Popping pills in a penthouse
Chilling on that cold night
Sukura like as she watch the poco dance ahan
She in love with that lifestyle
Bella shmurda
Everyday me ganja
Everyday me ganja ye ye

[Chorus: Bella Shmurda]
Ghetto where we hustle
Vision 2020
Our government dem promise
You know say boys go chop everyday we scamming
Hmm, All night no sleeping
Mo ya wo lowo lati
I go Alaba I buy lappy
Hustle for 6 months I nor get money
Shout to my n!ggas wey dey sub for me
A problem shared is a problem solved
So I tell my n!gga
So we get them solved
So we get them solved
So we get them solved
A problem shared is a problem solved
So I tell my n!gga
So we get them solved
So we get them solved
So we get them solved

[Verse 2: Bella Shmurda]
Ye moti suffer
Moti jiya bi ti diya
Motun shaase ni madel kin le rowo di e
Abo lo ja si
Walahi I dey tell
Ti lion ba gbe ina wo ju mi
Mo ma dare
Mo ma dare
Oloun mo ma dare
Mo ti loose mummy daddy
Ewo ju mi eje
Ewo ju mi eje
Ejo ta la se
Kilagbe
Kilaju
Tori a wan kan ta ma je now
People dey tell me now
I too dey braga
I dey cut like dagger
Life a na Gaga
Ogologo
Oma kana like ogbonna
For winter or summer
Mnmarama no slow down
Won ko nipe mon para noni
Fira re sinu bata mi
Without money
No tissue paper ti ama fi tamba ta ba su
No soap to wash school uniform
Ina ku
A ma gba'we moju
Ama jeba ta be ji
Ilekun ile oro oun seun firigbo si
Ti igara bata ba duro
Iyen ko le dabo se
That why I'm out here with my brothers hustling
Yee
Hustle till the top
Won fe le mi ba
Won ro bo oma re mi aluko but emi ko
I thank God
I nor fall
I stand tall
Bo badoo
Bella shmurda
Awon omo tan so
Yeee
Aje wole mi aje
Owo wole mi owo
Ire wole mi ire
Ola wole mi ola
Yeee
Aje wole mi aje
Owo wole mi owo
Ire wole mi ire
Aje wole mi aje

[Outro: Bella Shmurda]
Bella shmurda yee Ghetto boy
Baddosneh Ghetto boy
Aremo Gucci Ghetto boy
Pocolee Ghetto boy
Chris yaks Ghetto boy
Ojosneh Ghetto boy
LASUites Ghetto boy
Ye ye ye ye ye yeye

Submitted by  Rollteam

Last Update: July 31, 2023

**Vision 2020 (Remix) by Bella Shmurda songtext is informational and provided for educational purposes only. No representation or warranty is given as to their content. The user assumes all risks of use. LyricsRolls takes no responsibility for any loss or damage caused by such use. All content and videos related to "Vision 2020 (Remix)" Song are the property and copyright of their owners.

Official Music Video

Watch on YouTube


Cast & Crew


Bella Shmurda (Singles) Songs


Bella Shmurda Albums


FAQs & Knowledge

Who is the singer of "Vision 2020 (Remix)" song?

"Vision 2020 (Remix)" song is sung by Bella Shmurda ft. Olamide.

Who is the lyrics writer of "Vision 2020 (Remix)" song?

"Vision 2020 (Remix)" song lyrics written by Olamide & Bella Shmurda.

Who is the music producer of "Vision 2020 (Remix)" song?

"Vision 2020 (Remix)" song music composed & produced by ID Cabasa.

When was "Vision 2020 (Remix)" song released?

"Vision 2020 (Remix)" song was released on January 27, 2020.