New Born Fela Lyrics – Bella Shmurda

English 4.3K August 4, 2022
New Born Fela Lyrics by Bella Shmurda from Bella Shmurda (Singles). The music is produced by Bella Shmurda, Akinbiyi Ahmed Abiola, while lyrics are written by Akinbiyi Ahmed Abiola. The music track was released on August 4, 2022.

New Born Fela Lyrics

[Intro: Bella Shmurda]
Oh ey, ey ey
Oh ey

[Verse 1: Bella Shmurda]
Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anything wey stress I no like sha
No thank me don’t mention
I just wanna love you intentional
(Love you intentional)
No pressure no tension
I just wan love you exceptional
(Love you exceptional)

[Pre-Chorus: Bella Shmurda]
Mother F**king Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I know girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

[Chorus: Bella Shmurda]
I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter
I be naija don dada
Baby sho wapa , Emi kon fela
Call me jigga, I no get dada
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello!

[Verse 2: Bella Shmurda]
Oya kilotunfeso, abaso
Kulukulu so, miogbowon
Oya kilonso, mio ran wan
Miolejo, mio moto
Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa tobarimi loru
Ayen lo to barimi l’osun
Kosewu na me go ball you

[Pre-Chorus: Bella Shmurda]
Mother F**king Babylon
I no stop till I get enough
I no wait my journey long
Make the money full pass burdilon
I no girl wey dey use toy
I no care baby na your choice
And I fit but you don perignon
Nobody go run your marathon

[Chorus: Bella Shmurda]
I be the new born fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamata
I know the matter, the matter don’t matter

[Outro: Bella Shmurda]
Jesu go to calvary
No alawee, just for your sins
Don’t make me your enemy
Many things I see, life koma easy

Submitted by  Rollteam

Last Update: July 31, 2023

**New Born Fela by Bella Shmurda songtext is informational and provided for educational purposes only. No representation or warranty is given as to their content. The user assumes all risks of use. LyricsRolls takes no responsibility for any loss or damage caused by such use. All content and videos related to "New Born Fela" Song are the property and copyright of their owners.

Official Music Video

Watch on YouTube


Cast & Crew


Bella Shmurda (Singles) Songs


Bella Shmurda Albums


FAQs & Knowledge

Who is the singer of "New Born Fela" song?

"New Born Fela" song is sung by Bella Shmurda.

Who is the lyrics writer of "New Born Fela" song?

"New Born Fela" song lyrics written by Akinbiyi Ahmed Abiola.

Who is the music producer of "New Born Fela" song?

"New Born Fela" song music composed & produced by Bella Shmurda, Akinbiyi Ahmed Abiola.

When was "New Born Fela" song released?

"New Born Fela" song was released on August 4, 2022.