IDK Lyrics – Wizkid ft. Zlatan

English 8K December 22, 2023
The lyrics of "IDK" by Wizkid ft. Zlatan revolves around themes of perseverance, resilience, and the pursuit of success despite challenges. It reflects the experiences of the artists, Wizkid and Zlatan, as they navigate through life's ups and downs, maintaining their focus on their goals and aspirations. The song celebrates the strength of character needed to overcome obstacles and emphasizes the importance of staying true to oneself amidst adversity. ...Read More

IDK Lyrics

[Verse 1: Wizkid]
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ohun oju ri, ko se so
Ohun baba se, k'ose ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
I really wanna know your interest
Money dey for my mind, I'm in business
Many time dem try play my intellect
And you know my shotta, man ah big the rest
When you ready make you take the shot
And you know wetin go happen, make we ginger next
Sound, sound

[Chorus: Wizkid]
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we all align
Wan manya and feel alright
Oh ah yeah oh
I no mind how e be tonight
No apologies tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Holla all my Gs tonight
Sometimes naso e be sometimes

[Verse 2: Zlatan]
Ah Ibile
B'osu oluwa ni shola
Aiye t'o dun, eba won ni mo se ni pola
Aiye baje pelu VVS
K'oma da fun bend down select ni TBS
She tell me say she go leave if the love no lead to money
Relationship wey money no dey, e go later boring
E go later sour, e go later scatter
She go serve you breakfast on a bigger platter
I say that's why I pray every night and day
That I get paid so I can slay
Life show me pepper, many things I can't say
Chance ti m'ori, m'ode take advantage
Had no choice so I paid the price
My agege bread, me I turn to slice
All the dirty for my life, me I sanitize
Moni shoe get size, better realize, better realize oh

[Chorus: Wizkid]
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan manya and feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we all align

[Verse 3: Wizkid]
Everybody fall in, oya just falling
Big bad everyday calling
E don tey, now e don turn kings
Top feeling yeah my brother trust me
E don turn king, everyday balling
I no dey mind wetin come stop me
Ni Ojuelegba Sh!tta, I dey with my people dey ginger
Any sound dey burst up the speakers

[Outro: Zlatan]
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi k'ose so
On baba, se k'ose ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor

Submitted by  Rollteam

Last Update: April 7, 2024

IDK Lyrics Meaning

FAQs & Knowledge

Who is the singer of "IDK" song?

"IDK" song is sung by Wizkid ft. Zlatan.

Who is the lyrics writer of "IDK" song?

"IDK" song lyrics written by Wizkid, Zlatan, Keven Wolfsohn & Paul Goller.

Who is the music producer of "IDK" song?

"IDK" song music composed & produced by ElementZ.

When was "IDK" song released?

"IDK" song was released on December 22, 2023.