Holiday Lyrics – Rema

English 345 February 17, 2023
Holiday Lyrics by Rema from Rema (Singles). The music is produced by Blaise Beats, while lyrics are written by Rema. The music track was released on February 17, 2023.

Holiday Lyrics

[Intro: Rema]
Ob-Obah
Another banger

[Verse 1: Rema]
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na 'im make me thief my own guy laptop
Came out alive, omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

[Pre-Chorus: Rema]
Straight out of Benin
I drop "Rema - EP"
2019, they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

[Chorus: Rema]
I will never forget the time
Wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

[Verse 2: Rema]
Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor
(Kpor, kpor)
Say we no dey ball oh (Ball oh)
Say my circle chekele
But we go give you "Last card, check up"
Make you no hate
Make you pray for the abili', abili'
Ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit, I go overseas
Still many people dey laugh me
But I steady believe
One favour, please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

[Pre-Chorus: Rema]
Straight out of Benin
I drop "Rema - EP"
2019, they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

[Chorus: Rema]
I will never forget the time
Wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

[Outro: Rema]
I will never forget the time
Wey bad belle them cast use away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

Submitted by  Rollteam

Last Update: July 31, 2023

**Holiday by Rema songtext is informational and provided for educational purposes only. No representation or warranty is given as to their content. The user assumes all risks of use. LyricsRolls takes no responsibility for any loss or damage caused by such use. All content and videos related to "Holiday" Song are the property and copyright of their owners.

Official Music Video

Watch on YouTube


Cast & Crew

  • Album
  • Artist / Band
  • Producer(s)
  • Blaise Beats
  • Writter(s)
  • Rema
  • Released On
  • February 17, 2023

Rema (Singles) Songs


Rema Albums


FAQs & Knowledge

Who is the singer of "Holiday" song?

"Holiday" song is sung by Rema.

Who is the lyrics writer of "Holiday" song?

"Holiday" song lyrics written by Rema.

Who is the music producer of "Holiday" song?

"Holiday" song music composed & produced by Blaise Beats.

When was "Holiday" song released?

"Holiday" song was released on February 17, 2023.