Lyrics
Egungun
Egungun Lyrics
[Intro: Rema]
Another banger!
[Pre-Chorus: Rema]
Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?
[Chorus: Rema]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
[Verse 1: Rema]
E mi ni dollar еarner, ope oh
E mi ni water bеnder, diamond all over me oh
Tinuke, she dey dance to my gbedu oh, pawon
Ejanla oil full my dada ooh, dada oh
No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am
I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, oh
Half wey you pay, fit carry many artist, except Rema o
[Chorus: Rema]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
[Bridge: Rema]
Hey ebelebe-belebe-bebe (Ebelebe)
Ah, who be that girl wey dey shake ikebe?
(Call am, make we for dey)
Call am, make we for dey
Big nyash, she kon get K-K-K-K, eweleke
50K dollars, use am spray, no lele
[Pre-Chorus: Rema]
Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?
[Chorus: Rema]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California
Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
[Outro: Rema]
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
Lyric Snapshot
This is the end of "Egungun" by Rema. If you discover any mistake in the song text, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.
Official Music Video
HEIS Tracklist
- 1.Azaman
- 2.Benin Boys ft. Shallipopi
- 3.Egungun
- 4.Hehehe
- 5.Heis
- 6.March AM
- 7.Now I Know
- 8.Ozeba
- 9.Villian
- 10.War Machine ft. ODUMODUBLVCK
- 11.Yayo
Song Credits
- Album
- HEIS ((2022))
- Artist / Band
- Producer(s)
- Rema, Alex Lustig & London
- Writter(s)
- Alex Lustig, Rema & London
FAQs & Knowledge
Who is the singer of the song "Egungun"?
The song "Egungun" is sung by Rema.
Who wrote "Egungun" by Rema?
"Egungun" by Rema was written by Alex Lustig, Rema & London.
Who produced "Egungun" by Rema?
"Egungun" by Rema was produced by Rema, Alex Lustig & London.
When was the song "Egungun" released?
The song "Egungun" was released on July 11, 2024.