Common Person Lyrics – Burna Boy

English 19.8K July 8, 2022
Common Person Lyrics by Burna Boy from Love, Damini (2022) album. The music is produced by Telz, while lyrics are written by Alli Odunayo, Burna Boy. The music track was released on July 8, 2022.

Common Person Lyrics

[Intro: Burna Boy]
(Fun—)
(Funkula)

[Verse 1: Burna Boy]
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

[Chorus: Burna Boy]
I be common person
But my happiness, oh, still be my own
Everybody get role
No mean say your own role passing my own
I be common person
But my happiness, oh, still be my own
Everybody get role
No mean say your own role passing my own

[Verse 2: Burna Boy]
Because na God
I dey put all my faith
Food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no gеt nothing at all
Mm, agbana oso

[Verse 3: Burna Boy]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso

[Chorus: Burna Boy]
I be common person
But my happiness, oh, still be my own
Everybody get role
No mean say your own role passing my own

Submitted by  Rollteam

Last Update: July 31, 2023

Common Person Lyrics Meaning

FAQs & Knowledge

Who is the singer of "Common Person" song?

"Common Person" song is sung by Burna Boy.

Who is the lyrics writer of "Common Person" song?

"Common Person" song lyrics written by Alli Odunayo, Burna Boy.

Who is the music producer of "Common Person" song?

"Common Person" song music composed & produced by Telz.

When was "Common Person" song released?

"Common Person" song was released on July 8, 2022.