Lyrics

Benin Boys

Rema ft. Shallipopi

English 352 June 21, 2024
"Benin Boys" by Rema, featuring Shallipopi, is a celebration of the pride, success, and vibrancy of young men from Benin City, Nigeria. The lyrics highlight their financial prosperity, influence, and social status, emphasizing the importance of their cultural... Read More

Benin Boys Lyrics

[Intro: Shallipopi & Rema]
They call me Shallipopi
Pluto presido
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say (Another banger)

[Chorus: Rema & Shallipopi]
Touchdown Benin boys, gen-gen-gen
Money yapa, money repete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli Sapele (Ay)
Santa Monica touchdown, shekens (Clear road)
They dey like to dey dance the legbegbe (Eh?)
Na we dey bully, na we dey pepper (Say)
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get (Oh, Ay)

[Post-Chorus: Shallipopi]
E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Clear road)
Na we dey pull up with convoy (Eh?)
You know the billings wey we dey chest (Ok)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, unto the next (Confirm)

[Refrain: Rema & Shallipopi]
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say)
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh
(Say, say, say, say, say, say, say)
See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh
(Say, say, say, say, say, nor go dey)

[Verse 1: Rema & Shallipopi]
Na we be the pride of Benin
Oba sef suppose give us medal oh, give medal oh
Na my Benin brothers I go call before I call olopaa oh
If anything kpa oh (Ay, eh? Way)

[Verse 2: Shallipopi]
Remy boy you can paste me your location (Confirm)
What is your next destination? (Say)
Should I give you my direction? (Say, say, say)
Touch Benin boy, you don touch the full nation (Say, say)

[Chorus: Rema & Shallipopi]
Touchdown Benin boys (Ki—), gen-gen-gen (Eh)
Money yapa, money repete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli sapele (Way)
Santa Monica touchdown, shekens (Nor go dey)
They dey like to dey dance the legbeegbe
Na we dey bully, na we dey pepper
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get

[Post-Chorus: Shallipopi]
E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Eh)
Na we dey pull up with convoy (Ok)
You know the billings wey we dey chest (Say)
Many fishes in the river but na you I wan taste
(Say, say, say, say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, unto the next (Nor go dey)

[Verse 3: Rema & Shallipopi]
Oya, spekele, spekele, dun gbaga dun
Benin boys no dey rest, oya ji ma sun (Ay)
Say we see opportunity we no fit zuzu (Eh)
Small thing come out use am buy 4matic

[Verse 4: Shallipopi]
Small circle, big money, dirty money
Chubby body wanna gum me, ah (Confirm)
New Benz oh, incoming (Eh?)
ѕєxy body, tell me what time that you coming (Eh? Wahala)

[Refrain: Rema & Shallipopi]
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh
(Say, say, say, say, say, say, say)
See money, see am, see, see, see money, oh
(Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh
(Say, say, say, say, say, nor go dey)

[Outro]
Yo, X
Ki—

Submitted by  Rollteam

Last Update: July 11, 2024



Lyric Snapshot

"Benin Boys" by Rema, featuring Shallipopi, is a celebration of the pride, success, and vibrancy of young men from Benin City, Nigeria. The lyrics highlight their financial prosperity, influence, and social status, emphasizing the importance of their cultural heritage and identity. Throughout the song, the artists reference various locations and experiences that are significant to them and their community. The track is filled with braggadocio and a sense of community, reflecting the confidence and ambition of the "Benin Boys."

FAQs & Knowledge

Who is the singer of the song "Benin Boys"?

The song "Benin Boys" is sung by Rema ft. Shallipopi.

Who wrote "Benin Boys" by Rema?

"Benin Boys" by Rema was written by Rema, Shallipopi & Producer X.

Who produced "Benin Boys" by Rema?

"Benin Boys" by Rema was produced by Producer X & Rema.

When was the song "Benin Boys" released?

The song "Benin Boys" was released on June 21, 2024.