Bad To Me Lyrics – WizKid

English 2.2K September 14, 2022
Bad To Me Lyrics by WizKid from WizKid (Singles). The music is produced by Sammy Soso, P2J, while lyrics are written by WizKid, P2J, Samuel Awuku-Darkoh. The music track was released on September 14, 2022.

Bad To Me Lyrics

[Verse 1: WizKid]
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

[Pre-Chorus: WizKid]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want

[Chorus: WizKid]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Post-Chorus: WizKid]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)

[Verse 2: WizKid]
All for you baby
If that money dey too much say make you talk
Cause you know the money long, oh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah

[Pre-Chorus: WizKid]
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

[Chorus: WizKid]
Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

[Outro: WizKid]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok

Submitted by  Rollteam

Last Update: July 31, 2023

**Bad To Me by WizKid songtext is informational and provided for educational purposes only. No representation or warranty is given as to their content. The user assumes all risks of use. LyricsRolls takes no responsibility for any loss or damage caused by such use. All content and videos related to "Bad To Me" Song are the property and copyright of their owners.

FAQs & Knowledge

Who is the singer of "Bad To Me" song?

"Bad To Me" song is sung by WizKid.

Who is the lyrics writer of "Bad To Me" song?

"Bad To Me" song lyrics written by WizKid, P2J, Samuel Awuku-Darkoh.

Who is the music producer of "Bad To Me" song?

"Bad To Me" song music composed & produced by Sammy Soso, P2J.

When was "Bad To Me" song released?

"Bad To Me" song was released on September 14, 2022.